Boom

Verydarkblackman to TVC : I don wait tire you no gree give me the invite , you see this presenter , you are a big f00l . A very big f00l .

Deeone : Shut up your mouth there . You are the big f00l . You are a big f00l VDM . Wetin this presenter do you now? Na me talk. If them born you well, let them set debate for you and I. I sw£ar to God, I go d!sgrace you for national TV. I go emb@rass you . I go let the whole world know say you no get sense. You are not intelligent you are a manipulator running round the bush. You think you can run? You never see anything. I'll ask you five questions, you go ask me five questions. I go reveal how d♡mb you are . Na people wey dey listen to you naim I blame. If them born you well, agree to a debate with me . Because they interview me your eye r£d. All your manipulations don dey clear, you dey vex . Agree to a debate and face me . Na me talk . Stop b♡llying everyone. You dey fear ? Are you a baby ? Are you not a man?

Note: This page doesn't support or encourage violence.
Boom 💥 Verydarkblackman to TVC : I don wait tire you no gree give me the invite , you see this presenter , you are a big f00l . A very big f00l . Deeone : Shut up your mouth there . You are the big f00l . You are a big f00l VDM . Wetin this presenter do you now? Na me talk. If them born you well, let them set debate for you and I. I sw£ar to God, I go d!sgrace you for national TV. I go emb@rass you . I go let the whole world know say you no get sense. You are not intelligent you are a manipulator running round the bush. You think you can run? You never see anything. I'll ask you five questions, you go ask me five questions. I go reveal how d♡mb you are . Na people wey dey listen to you naim I blame. If them born you well, agree to a debate with me . Because they interview me your eye r£d. All your manipulations don dey clear, you dey vex . Agree to a debate and face me . Na me talk . Stop b♡llying everyone. You dey fear ? Are you a baby ? Are you not a man? Note: This page doesn't support or encourage violence.
0 Комментарии ·0 Поделились ·1Кб Просмотры