" VDM and his ratel gang tried to take dpwn my Tiktok account. He no reach 5mins dem try to do am , I got back my acc0unt. Tiktok start to dey call , dey send email dey beg . Them forget say half of my team dey UK and half Naija. " - Deeone .

......

His Tikt0k acc0unt is back.
" VDM and his ratel gang tried to take dpwn my Tiktok account. He no reach 5mins dem try to do am , I got back my acc0unt. Tiktok start to dey call , dey send email dey beg . Them forget say half of my team dey UK and half Naija. " - Deeone . ...... His Tikt0k acc0unt is back.
0 Комментарии ·0 Поделились ·144 Просмотры
Спонсоры